|

(Music + Lyrics Download) Tim Godfrey ft. Prinx Emmanuel – SHINE

Download gospel track from multi talented singer Tim Godfrey titled Shine ft Prinx Emmanuel. Tim Godfrey is a Nigerian gospel singer. He is best known for his song Nara in collaboration with Travis Greene. He is the founder and owner of the record label Rox Nation and also the Founder of Xtreme Crew.

Shine/Lyrics


People dey ask me say
Wetin dey make me shine
El le le le
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (16x)


Aya Aya
I dey kaka raka
No more scatter scatter
Everything kaka raka
I dey shine 3x


I dey shine shine shine
I just dey tell them say
Na baba loke dey make me
Shine (21x)


Brother Nwachukwu
Listen
I shine bright
The sun dey do IT
Even my future sef
They wan blind me
And when the people try to wan whine me
I no dey fear
Jehovah don sign me
I don’t beg for bread
I got the best baker
I’m so high
I look down on sky scrapers
He prepared the table before me
In the presence of my enemy
With like 19 waiters
My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam
2x
I say Nobody go fit to stop my shine
Nobody go fit to bring me down
Even Nepa no go for cut my light
And many people don dey wonder why
Why I dey shine shine shine
Twinkle twinkle Little star
Make you no dey wonder
Na Baba Loke dey make me…..
My face dey show
My shoe dey shine
Anybody wey no like am
Go call Van Dam

Share with friends and family

Similar Posts

15 Comments

  1. Magnificent goods from you, man. I’ve take into account your stuff prior to and you’re just too great. I actually like what you have bought here, really like what you’re saying and the way by which you assert it. You make it entertaining and you continue to take care of to keep it smart. I can not wait to learn much more from you. This is really a terrific site.

  2. Great awesome issues here. I?¦m very satisfied to look your article. Thanks so much and i’m having a look forward to touch you. Will you kindly drop me a mail?

  3. certainly like your web site but you have to test the spelling on quite a few of your posts. Several of them are rife with spelling problems and I in finding it very bothersome to inform the truth nevertheless I will certainly come back again.

  4. Thank you for sharing superb informations. Your web-site is so cool. I’m impressed by the details that you¦ve on this site. It reveals how nicely you perceive this subject. Bookmarked this website page, will come back for more articles. You, my friend, ROCK! I found simply the information I already searched all over the place and just could not come across. What a perfect site.

  5. Hi there! I just wanted to ask if you ever have any issues with hackers? My last blog (wordpress) was hacked and I ended up losing many months of hard work due to no back up. Do you have any methods to protect against hackers?

  6. Hello! I just wanted to ask if you ever have any trouble with hackers? My last blog (wordpress) was hacked and I ended up losing many months of hard work due to no back up. Do you have any solutions to stop hackers?

  7. I don’t even know the way I stopped up here, but I thought this submit was once good. I do not recognize who you’re however definitely you’re going to a famous blogger in case you are not already 😉 Cheers!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *